I won yan wit 1 special person
Bt e gt tinz wey me suppose
b
See...I nid gt F8 coz e name na F8ful
Dis man gr8 so I must b gr8ful
Him dey Stable datz why na 4 stable dem born em
D essense of His presence na d success of my existance
He gat no limit even calculus no fit solve em
Him na 1 of a kind,he is God so kind
Evrydy fresh 4 me coz I alwys take Him lyk Tom-Tom
Abeg no desire em,hunger 4 em
Him word blind me,i no fit recognize problem
I dash em my eyes collect f8,giv em my ears 4 His Spirit.
ITZ DAT SIMPLE
No comments:
Post a Comment